Sunday, February 7, 2010

werin de do dem sef!!

People can be really funny sha!!u will jus see dem on d internet,sharing all dis fantasies bout demselves..wat my biz,abi??!ok,I will tell u!its all rit if u making movies bout ursef in ur head n among ur friends but I tak serious offense wen u begin 2 act d movie 4 facebook!!!yes!facebook!dats my main beef 2nit!


You no,I sabi sum people wen e b say dem no le at all as in dem no even de try arall,so tay dem go add me as friends n I go accept wen I c mutual friends only 4 me 2 later discover say its one kain rundown dude or wrong babe,wtf!!kpsheewwwww!!

Another trend on facebook is boasting under guise of gistin or sharing testimonies!!I no wen d site begin resemble church!!I always say if fb was not discovered by naija folks,madmen go don plenty 4 street!!

Sum people can jus b yarning rot,de feel like one kain false philosopher!u wen I no say simple sentence u no fit compose,u go come fb de write grammer,de give stupid advise n silly tots!!who cares wat is on ur mind!

Facebook is 2 keep in touch wi friends n share fun post!I wish de can jus put an end 2 all der crap!dem no de c der oyinbo counterpart??!!even if dem never go,at keast dem de add dem as friend!!!!

Ok!!!breathe in,breathe out*exhales,shake my head,stretch n yawn*........,now am good!I don empty am!!

Xoxo....

No comments: